FRANK EDWARDS : This Love







"THIS LOVE" (lyrics) 

Verse 1:
Oh oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
I no go lie o
You to dey bless me
This kind of love na im I like o
Everyday and night
Na so You dey guide me
You say You will never let me cry o
You good o and I can't deny
You too fine everybody knows
Good God you dey blow my mind
Na so You love me o

Chorus: 
And I'm like 
Oh oh oh oh oh oh
This love don blow me away (x4)

Verse 2:
When people see me 
Na You dem dey see so
'Cause I'm the apple of Your eyes o
Because You love me I no dey lack o
Because You love me I no dey cry o
You good o that I can't deny
You too fine everybody knows
Good God You dey blow my mind
Na so You love me o

Chorus: 
And I'm like 
Oh oh oh oh oh oh
This love don blow me away (x4)

Bridge:
I'm like o
For the things wey You dey do to me
I'm like o
For the blessings wey You give to me
I'm like o
You're loving me everyday
I'm like 
Oh oh oh oh oh oh

Chorus with ad lib: 
And I'm like 
Oh oh oh oh oh oh
This love don blow me away (x4)

Instrumental ending...



Comments

Popular posts from this blog

PAGES OF MY HEART - Owie Abutu

SIFA (Praise) by Alice Kamande